Music Review:
“Το σώμα σου ταυτίζεται με τον κεφάτο αυτό ρυθμό και λικνίζεσαι μαζί του, αφήνοντας τις αισθήσεις σου να χαλαρώσουν. Τα απόλυτα ταιριασμένα φωνητικά μάς ξεκουράζουν αλλά και μας διασκεδάζουν με την ευκίνητη και ομαλή ροή τους. Η μελωδία, διακριτικά και ευχάριστα, δημιουργεί μια ατμόσφαιρα ευφορίας που σε παρασύρει αβίαστα στον δικό της κόσμο.”
-Nagamag.com
Hit Play and enjoy listening “Aje” by Nino Mayanna
Lyrics of Nino Mayanna – Aje
Oh oh yea yea yea
Oh boy oh
Why you just dey para
See all the boys for your street even though dem wan to maya
I still dey waka on my own dem say i too dey para
Me i dey waka on my level dem say i too dey para oh
I dey para oh ona aje oh
I dey para oh oro aje
As i dey whine for the kpa shey you go spray me oga ade
Me i go chop your money as long as e go dey
Emm ah
No dey whine me oga ade
The part wey you play now e don tey
Make you hold me down like say tomorrow no dey
As i dey fit for your show na so now e go dey
Oh boy oh
Why you just dey para
See all the boys for your street even though dem wan to maya
I still dey waka on my own dem say i too dey para
Me i dey waka on my level dem say i too dey para oh
I dey para oh ona aje oh
I dey para oh oro aje
As i dey whine for the kpa shey you go spray me oga ade
Me i go chop your money as long as e go dey
Emm ah
If you get the money
Make you spray me the money yea
Na money i dey see
If you dey reason my body yea
Make you pop champagne make i rock your body oh
Party don start wanna take somebody oh
Person way get liver why go rock my body only
Baby rock my body only
Oh boy oh
Why you just dey para
See all the boys for your street even though dem wan to maya
I still dey waka on my own dem say i too dey para
Me i dey waka on my level dem say i too dey para oh
I dey para oh ona aje oh
I dey para oh oro aje
As i dey whine for the kpa shey you go spray me oga ade
Me i go chop your money as long as e go dey
Emm ah
Release date: Dec 05, 2025
Stream now Nino Mayanna – Aje on:
Youtube
Spotify