Colab Review: “Don’t Bother” by Dumomi The Jig x Muffeen | Afrobeats Release

Music Review:
“On “Don’t Bother,” Dumomi The Jig and Muffeen drift effortlessly through a laid-back soundscape that feels designed for late-night introspection. The melody moves with understated ease, wrapping the listener in a haze of warmth and quiet escapism. Both vocal performances carry a soft elasticity, gliding across the production with a relaxed confidence that clears mental clutter rather than adding to it. There’s a subtle dreamlike quality to the track, as though every line dissolves gently into the next. Anchoring it all is a calm, reassuring rhythm that keeps the song suspended in a state of delicate emotional balance.”
-Nagamag.com
Lyrics of Dumomi The Jig x Muffeen – Don’t Bother
I’ve been in your town no lockdown
I don’t wanna go no outside
Baby you don’t know how much I love you
Blow my smoke
Sip my cup
But I’m not a junkie no
Lately I’ve been going through some things wey me I no fit talk
No dey ask me how I’m doing
Wetin you go do o
If I tell you I’m not fine
Don’t bother
Don’t bother
Don’t bother I’ll be fine
Normally
Normally
Me I’m always alright
I no really sabi how to open up
To anybody oh no
Make e no come be like I dey disturb
Make I carry my cross
I want your loving
I need your touching oh girl
I want your love
I need your touch
Who can I run to
When I need some company
Shey I fit trust you
Make you no disappoint me
Me you no dey look me like I’m guilty
I no even know wetin dey sup
Me I dey my own world truly
Na why me I no dey give no fucks
I dey my planet
Cause I get lost in this world
I dey my planet
Me I no know wetin dey sup
Sometimes this life is so funny
You can’t depend on nobody
And then
They ask you can I hold something
Then Japa when you hold nothing
But it’s okay I understand
For this life I no dey judge another man
I keep it to myself many thing on my mind
But everly I’m on my grind
So last last I know I’ll be fine
Don’t bother
Don’t bother
Don’t bother I’ll be fine
Normally
Normally
Me I’m always alright
I no really sabi how to open up
To anybody oh no
Make e no come be like I dey disturb
Make I carry my cross
I want your loving
I need your touching oh girl
I want your love
I need your touch
Who can I run to
When I need some company
Shey I fit trust you
Make you no disappoint me
Release date: May 01, 2026
Stream now Dumomi The Jig x Muffeen – Don’t Bother on:
Reviewed by Nagamag on May 20, 2026