Single Review: Goya Menor – BADMAN | Listen to Afrobeats

Single Review: Goya Menor – BADMAN | Listen to Afrobeats

Music Review:

“Το σώμα μας απελευθερώνει όλες τις χορευτικές του κινήσεις με τον ζωηρό και κεφάτο ρυθμό και μια υπέροχη γιορτή ξεκινά. Τα πληθωρικά φωνητικά μας συναρπάζουν με το πάθος τους και παρασύρουν και τον πιο διστακτικό σε ένα μεθυστικό μουσικό ταξίδι. Η δυναμική μελωδία δεν σταματά να μας μεταφέρει την ενέργεια της και να μας μοιράζει την διασκέδαση απλόχερα.”

-Nagamag.com

Hit Play and enjoy listening “BADMAN” by Goya Menor

Spotify embedded player:


Lyrics of Goya Menor – BADMAN

Eternal Africa
Hen
Uwe?
Ah
Goya menor
Tamiyan
Okay
Chorus
Bad man wan see me but I dey my zone o
Them be say na juju I dey use dey blow o
Them be say them nor felling me
But I still dey go
Until I give them tigidi pum pum
Tigidi pun pun ó
Hook
Goya menor
Tamiyan
Hen
Ah
Until I give them tigidi pum pum
Tigidi pun pun ó
Verse
Na wetin una dey feel like? (Feel like)
I pull up in a maybach
Bam bam fever (Hun)
Izigha for way back
If you dey yarn pata pata
Na do me I pay back
I stand gidigba
no shaking(No shaking)
The violent take am by force(paaaa)
Your back bolo nor be my fault
Cos if you do anyhow na taking
Hook
Uwe?
Goya menor
Okay
Oniatana
Chorus
BADMAN lyrics.pdf
Bad man wan see me but I dey my zone o
Them be say na juju I dey use dey blow o
Them be say them nor felling me
But I still dey go
Until I give them tigidi pum pum
Tigidi pun pun ó
Outro
Goya menor
Let’s go
Tamiyan


Released by: Jun 14, 2025

Release date: Jun 14, 2025

Stream now Goya Menor – BADMAN on:

Spotify

Find more about Goya Menor on social media and music platforms:

Instagram: goya_menor
Artist’s Spotify

Reviewed by Nagamag on July 3, 2025